cover

Ye - Burna Boy

Ye-Burna Boy.mp3
[00:00.0]Ye - Burna Boy [00:00.68]Ohh baby your bo...
[00:00.0]Ye - Burna Boy
[00:00.68]Ohh baby your body's so fine
[00:05.57]Ohh baby your body's so fine
[00:10.13]Ohh baby your body's so fine
[00:14.82]Ohh baby your body's so fine
[00:18.46]Oluwaburna o ehn ehn
[00:20.76]Ye ye ye ye ye ye ye
[00:23.12]Ye ye ye ye o ye ehn ehn
[00:25.46]Ye ye ye ye ye ye ye
[00:27.57]Ye ye ye ye ye ye ye
[00:31.47]Ye ye ye ye ye o
[00:33.57]Ye ehn eh
[00:35.01]Ye ye ye ye ye
[00:36.63]Ye ye ye ye ye o
[00:38.65]This one na gbedu wey dey ja pata
[00:43.34]Me I no get time I dey dagbada
[00:47.86]Dada cover my face
[00:49.63]Calling me lagbaja
[00:53.18]Biggie man wey no dey wear agbada
[00:56.63]Ahn Ahn Ad libs
[00:57.64]My n**ga what's it gon' be
[01:00.05]G Wagon or de Bentley
[01:02.39]The gyaldem riding with me
[01:04.76]I no fit
[01:05.88]Die for nothing
[01:07.1]My n**ga what's it gon' be
[01:09.51]G Wagon or de Bentley
[01:11.83]The gyaldem riding with me
[01:14.26]I no fit
[01:15.26]Die for nothing
[01:17.520004]Ah
[01:18.54]Make you know say
[01:19.26]Anything wey you do
[01:20.42]Dem must comentate I can't coman kill myself
[01:23.31]So anything wey I dey do
[01:24.5]I dey try to dey do am my way I can't coman kill myself
[01:27.71]Plenty plenty plenty suffer wey we face
[01:31.42]Just to make sure money dey
[01:33.64]But my people dem go say
[01:34.79]I no want kpai
[01:35.94]I no want die
[01:37.009995]I no want kpeme
[01:38.14]I want enjoy
[01:39.380005]I want chop life
[01:40.57]I want buy motor
[01:41.83]I want build house
[01:43.020004]I still want turn up
[01:44.4]Ad libs
[01:45.0]My n**ga what's it gon' be
[01:47.53]G Wagon or de Bentley
[01:49.92]The gyaldem riding with me
[01:52.32]I no fit
[01:53.4]Die for nothing
[01:54.54]My n**ga what's it gon' be
[01:57.020004]G Wagon or de Bentley
[01:59.4]The gyaldem riding with me
[02:01.57]I no fit
[02:03.13]Different things dem happening
[02:04.72]Schemes and packaging
[02:05.86]In er one night 4 shows am juggling
[02:08.26]Flow like the ocean
[02:09.18]My boat am paddling
[02:10.36]Shout out shina peller
[02:11.52]That's my bro my family
[02:14.13]When it comes to money
[02:15.24]I dey concentrate
[02:16.38]Make I tell you straight
[02:17.36]You are not my mate
[02:18.85]If you be commissioner
[02:19.98]I be head of state
[02:21.26]But my people dem go say
[02:22.32]I no want kpai
[02:23.48]I no want die
[02:24.54001]I no want kpeme
[02:25.8]I want enjoy
[02:26.82]I want chop life
[02:28.04001]I want buy motor
[02:29.31]I want build house
[02:30.56]I still want turn up
[02:31.8]Ad libs
[02:32.72]My n**ga what's it gon' be
[02:35.01]G Wagon or de Bentley
[02:37.3]The gyaldem riding with me
[02:39.79001]I no fit
[02:40.91]Die for nothing
[02:42.13]My n**ga what's it gon' be
[02:44.56]G Wagon or de Bentley
[02:46.88]The gyaldem riding with me
[02:49.27]I no fit
[02:50.29001]Die for nothing
[02:51.65]Ohh baby your body's so fine
[02:55.08]Oluwaburna
[02:56.47]Ohh baby your body's so fine
[02:58.87]Ye ye ye ye ye ye ye
[03:01.19]Ye ehn ehn
[03:02.24]Ye ye ye ye ye ye ye
[03:04.46]Ye ye ye ye ye ye ye
[03:08.27]Ye ye ye ye ye o
[03:10.49]Ye ehn eh
[03:11.81]Ye ye ye ye ye ye
[03:13.75]Ye ye ye ye
[03:15.42]Ye ehn ehn
[03:16.47]Ye ye ye ye ye ye ye
[03:18.99]Ye ye ye ye ye ye ye
[03:22.35]Ye ye ye ye ye o
[03:24.74]Ye ehn eh
[03:26.02]Ye ye ye ye ye ye
[03:27.95999]Ye ye ye ye
[03:29.83]Ohh baby your body's so fine
[03:34.49]Ohh baby your body's so fine
[03:39.17]Ohh baby your body's so fine
[03:44.06]Ohh baby your body's so fine
展开