[03:20.0]Dey must to notice me
[03:20.0]U must to notice me
[03:20.0]Dem must to notice
[03:20.0]Anytime I pull up the place
[03:20.0]Man still seeking blessings
[03:20.0]My sound is still ire-placing
[03:20.0]Edumare jore olekun
[03:20.0]Deserved Accolade oya egbefun
[03:20.0]Not over till it's over
[03:20.0]Me go vibe till whenever
[03:20.0]Music thing is forever
[03:20.0]Man wey fall go rise, going far eh
[03:20.0]No be only you my God go first bless
[03:20.0]Even those wey get pass you won shey Jeje
[03:20.0]I dey run my things easily no stress
[03:20.0]Ore oluwa leyii kole bajeee
[03:20.0]Edumare mafe rin min senuwon
[03:20.0]Tiwa lokuu won tii shey tiwon
[03:20.0]Omo ologo shey botii mon
[03:20.0]Eyin temin mon tenumon
[03:20.0]Me no leaving I'm here to stay ooh ah yeh yeh
[03:20.0]I Dey count my blessing all day
[03:20.0]Me keeping moving this a relay
[03:20.0]This is all I do my thing man no waste time
[03:20.0]Not over till it's over
[03:20.0]Me go vibe till whenever
[03:20.0]Music thing is forever
[03:20.0]Man wey fall go rise, still going far eh
[03:20.0]Dey must to notice me
[03:20.0]U must to notice me
[03:20.0]Dem must to notice
[03:20.0]Anytime I pull up the place
[03:20.0]Man still seeking blessings
[03:20.0]My sound is still ire-placing
[03:20.0]Edumare jore olekun
[03:20.0]Deserved Accolade oya egbefun
[03:20.0]Not over till it's over
[03:20.0]Me go vibe till whenever
[03:20.0]Music thing is forever
[03:20.0]Man wey fall go rise for sure we still going far eh
[03:20.0]Imma keep doing my thing waste no time
[03:20.0]Pay your attention to this my line
[03:20.0]U might get me fucked up this not new
[03:20.0]I already know this is from my view
[03:20.0]Man be strong nothing gat to loose
[03:20.0]Omo aiye yii yapa
[03:20.0]Flex on u feeling the cruise
[03:20.0]This must hit you just like Sapa
[03:20.0]Feeling the base, with this my faith I'm going places
[03:20.0]Alone run my race show them craze know home and away ( we too we no small no more
[03:20.0]Wanbii shey iwo omo mhii
[03:20.0]As you can see all eyes on me
[03:20.0]Match up the place turn up the filling gan nii