cover

Cover You - Nubaby&Buju

Cover You-Nubaby&Buju.mp3
[00:30.33]O Baby girl I [00:32.07]Cover you [00:32...
[00:30.33]O Baby girl I
[00:32.07]Cover you
[00:32.52]You be the
[00:34.59]One I choose
[00:35.88]Girl if you dey for me
[00:37.08]Like I don dey for you
[00:38.4]Girl wetin I go do baby
[00:40.86]Girl I love the way you do o
[00:43.35]Now you dey make me want to pull up No be say I no go dey for you
[00:48.57]O baby girl I don tey for you
[00:52.56]Ke di ke di Jeje
[00:55.02]All the things you doing
[00:55.83]Baby girl na sempe
[00:57.54]Iwo na ni Iwo na ni mo fe
[01:00.12]Iwo na ni ni mo fe fe fe
[01:02.37]Oou Ahh Eh ya
[01:04.14]Baby shake am make I control am
[01:06.84]O baby touch me make I calm down
[01:09.42]O girl you know your body bam bam
[01:10.53]Bam Bam
[01:11.85]Whine up come down jiggy down low
[01:16.11]Girl your body bad would you gimme some more Been a long time wey you gimme some love
[01:22.5]O Baby girl I
[01:24.21]Cover you
[01:25.74]You be the
[01:26.76]One I choose
[01:28.05]Girl if you dey for me Like I don dey for you
[01:30.57]Girl wetin I go do baby
[01:32.759995]I cover your body
[01:35.369995]Your body
[01:36.54]I pour you my honey Joromi Joromi o
[01:40.44]Girl you see what I see o I cover your body o
[01:47.07]I spray you my money o Joromi Joromi o
[01:52.17]Can you see what I see o
[01:54.15]O baby you like nice today what is going on o You look fine and all o
[02:01.47]I don't mean to flatter you at all o
[02:05.79]And that your backassi too big and all o
[02:09.03]And all the guys want to know o If you're single or you're not o
[02:13.86]I want to know know o
[02:16.47]If you go come my side
[02:18.33]If you go come my yard
[02:21.69]If you know that you're around o Will you ring my line
[02:26.91]If you come my side
[02:29.61]If you come my life
[02:32.19]And I call you
[02:34.38]No worry I gat you
[02:36.75]I cover your body
[02:37.92]Your body
[02:39.24]I pour you my honey Joromi Joromi o
[02:43.05]Girl you see what I see o
[02:47.52]I cover your body o
[02:54.87]I spray you my money o Joromi Joromi o
[03:04.56]Can youseewhatIseeo
展开